Burna Boy
Página inicial > B > Burna Boy > Koni Baje

Koni Baje

Burna Boy

Outside


Oluwa burna, B2j oo
(chourus)
Ina, ina ina mi to ti tan
Ina, ina ina mi to ti tan
Kode ni baje o, kode ni baje oo
Kodeni bajeoo. lelelele

I no wan talk oo, wetn dae happen oo
Nah me dem wan stop oo
Mission impossible oo
When the money come ee people plenty gan oo
When the money no dey aa, dem no dae look my face
Je kan mo

Ina, ina ina mi to ti tan
Ina ina ina mi to ti tan
Kode ni baje oo (×3)

Oya make i make i make i make i yarn you the koko
Me i no come here to sing song
wey go make you con dey dance azonto
Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju oo
Awon temi no know you, so no dey form honourable
Je kanmo ina

Ina ina mi to ti tan
Ahhn ina ina ina mi to ti tan
Ko deni baje oo (×3)

Lelelelelelele
Ohun ani langbe oo ke ke keke, ohun ani langbe laruge
Ke ke nke ke (×2)

Ina, ina ina mi to ti tan
Ina, ina ina mi to ti tan
Kode ni baje oo (×3)

Oya make i make i make i make i yan you the koko
Me i no come here to sing song
wey go make you con dae dance azonto
Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju oo
Awon temi no know you, so no dae form honourable
Je kanmo

Ina, ina ina mi to ti tan
Ahhn ina ina ina mi to ti tan
Ko deni baje oo (×3)
Lelelelelelele
Compositores: Damini Ebunoluwa Ogulu (Burna Boy) (PRS), Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong (BMI)Editor: Polygram Music Publishing Pty (SAMRO)ECAD verificado obra #18013262 em 20/Abr/2024 com dados da UBEM

Encontrou algum erro? Envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Burna Boy no Vagalume.FM
ESTAÇÕES