When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu) And as I enter the town I put am for egwu (Odogwu) And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Say na who they draw the map e oo (Odogwu) You are looking at the champion (Odogwu) Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu) Wey the person, with the cash eho (Odogwu)
Make I remind you as e dey go Bounce to the sound When I bounce with the doe Serve yourself na the matter we dey do Omo you dey slow Move make I move I go slide Then you go sink like a boat Me I just dey laugh like say life is a joke I like Igbo girls Wey dey clean Wey dey cook If their boyfriend no get money then they can't cope Kuronbe
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu) And as I enter the town I put am for agu (Odogwu) And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Oh my God What a symphony Ahan So tell me What has gotten into me? I step in real ride Pull up in a Bentley And with the The diamond shinning on every ring you see Lights on Lights on I be commodore The girls dem Dem want to touch pon my kponornor And if you nor get work you be jantara Abegi So make you go sit down for one corner You con dey border me I go need my apology You know I wanna see All the fine girls wey dey totori Make I kolobi Hmm
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu) And as I enter the town I put am for agu (Odogwu) And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Say na who they draw the map eho (Odogwu) You are looking at the champion (Odogwu) Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu) Wey the person, wey the cash e oo (Odogwu)