If you break my heart I go date your father Bony pon dis Danny beatz The 90's badgyal trend
See I heard them say, heard them say Boy you a player You dey score like Messi, play like Kaka Dribble like Wakaso You dey like Barcelona, Real Madrid Arsenal, Man you, Chelsea
I go give you my heart, give you body Do anything for you Sacrifice my life to be your wife I'm gonna be there for you
But if you break my heart I go date ur fada You gonna be my son You go call me your mother Say if you break my heart I go date ur fada You gonna be my son You go call me your mother
Aww kofi eh Ecouté-moi kofi eh Aww kofi eh Sε me kasa ah tiε me eh Mi nlovi eh Mi dientse mi lovi eh Mi nlovi eh Sε mi kasa ah tiε me eh, tiε me eh
See the love I have for you (the love I have for you) See the love I have for you It's for nobody else but you
Bakasi you know sey I get am o Bobbie stand you know sey I own am o And no style dey wey I no sabi do am o Me I no like Versace And I no like Designer Me I no like Ferrari And I no like Bugatti