Legendary beat le le legendary beat Legendary beat le le legendary beat
I get girl for my yard wey get big big backa Wey dey make me feel amazing gal I get one wey dey give me things I need ahhn I get one wey dey make me feel nice She slow, dats why I no fit leave am gal I get one wey dey want give me kiss nd leave am aahn
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final wen me drop everybody no dey tire eh e eh
All of d girls go do anytin for my love All of d boys go do anytin for d money Dem dey dance to my music, dem show me love Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me You knw say I gat one life, make I live am See I don try, hustle hustle for street, I no lie Now see me I don dey chop life eh
But my gbedu is final, d girl dem like wear designer Wizzy baby kill d beat, I no dey tire Wen d gbedu drop for the club is final oh u oh My girl dey make me lose my mind eh I give am wat she need My girl dey make me lose my mind eh
Anoda girl I no dey see But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won Say my gbedu is final wen me drops everybody no dey tire eh e eh
Who's gat the key to my beemer I say who am I, d girls dem shuga Call me d girl dem shuga no one badder, number one no one madder Say who's gat d key to my limo I say who am I, d girl dem daada Call me d girl dem daada I run everytin don daada eh ee
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer everytin wey I give am final eh e eh I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final wen me drop everybody no dey tire
Compositores: Ayodeji Ibrhim Balogun (Wizkid) (PRS), Uzezi Eddie Oniko (Uzezi Oniko) (PRS)Editores: Sony/ATV Music Publishing Limited (PRS), Sony ATV Music Publishing Limited (PRS)ECAD verificado obra #15761291 em 21/Abr/2024 com dados da UBEM